Nigerian gospel artist Greatman Takit delivers a high-energy track titled “C&B (CAST & BIND),” bringing a fresh urban sound to spiritual warfare and faith.
The lyrics focus on taking authority over negative forces, shutting down fear, and standing strong in spiritual victory through prayer and declaration.
A heavy, hip-hop-influenced Afropop beat featuring punchy bass kicks, sharp synth leads, and a relentless percussion rhythm keeps the energy burning hot.
Greatman Takit flows with a confident rap-singing style, delivering rapid-fire verses and an infectious hook that commands your attention from the first second.
This track fits right into high-energy workout playlists, morning prayer routines, and youth church gatherings needing a powerful boost of faith.
Greatman Takit - C&B (CAST & BIND) Lyrics
I cast and bind mamiwota
Devilish power wey dey come for me
Inna the land, deep in the ocean
Up in the mountain, down in the valley
Whether dem hide or in the open
Inside koro, local or foreign
L'ágbára Jesù oga ni mo jẹ jẹ
Tí m bá ti sọ'rọ' niṣe le ma gbọ mi gbọ mi gbọ mi yea
Ah han
Make nobody tell me nothing
Who the Son sets free is free indeed (free indeed)
Say me no go fear nothing
He dey answer when I'm on my knees
Ebelebe for ekwensu
Ogun Ọ'ruún tì sọ'kalẹ' wá
Surely for my sake dem a gather
But I no dey fear cause
I cast and bind mamiwota
Devilish power wey dey come for me
Inna the land, deep in the ocean
Up in the mountain, down in the valley
Whether dem hide or in the open
Inside koro, local or foreign
L'ágbára Jesù oga ni mo jẹ jẹ
Tí m bá ti sọ'rọ' niṣe le ma gbọ mi gbọ mi gbọ mi yea
The genesis of the matter be say
The Lord e try for me
(Try for me)
All of my sins e komot am e make the road clear for me
(Clear for me)
Baba that thing you dey do me when I pray dey sweet for body
(For body)
E tell them say make dem no touch the boy
Cause the boy is anointed oh
Point and kill, Satan finish
On the solid rock wey strong pass concrete
Oh what a feeling spiritual healing
Carry am for head everywhere káàkiri
Hear me now
Launch the attack like a hooligan
Spoil their reggae with my blues
Like Jasmine Sullivan
Swing a sling shot pon the philistian
Omo no dey try jike me cause you know say
I cast and bind, mamiwota
Devilish power wey dey come for me
Inna the land, deep in the ocean
Up in the mountain, down in the valley
Whether them hide or in the open
Inside koro, local or foreign
L'ágbára Jesù oga ni mo jẹ jẹ
Tí m bá ti sọ'rọ' niṣe le ma gbọ mi gbọ mi gbọ mi yea
